Pidgin Bible
Rated 3.5/5 based on 11 customer reviews

Pidgin Bible

  • Availability: In Stock
₦4,500.00
Hurry! only 5 left in stock!
  • Order within
Ask about this product
Your message has been successfully sent to the store owner!
Da English language like use fancy kine hybolic words fo ery idea, an get times wen dat make um hard fo undastan. But da peopo dat talk da local language no like high makamaka kine hybolic words! Dea language like put ony regula-kine words togedda dat erybody know, so all da peopo undastan da ideas.
Sample text:
 
GOSPEL WEY JON RITE
JON CHAPTA 1
How God Word Com Mit Us
1 From wen taim bigin na im di word dey, and di word dey wit God, and God kpa kpa Imsef na im bi di word. 2 Di word dey wit God from wen taim bigin. 3 Na im make everitin and if no bi sey na in make dem, dem for nor dey for dis world. 4 Na im bi life and dat life na im bi di lite wey pipol get. 5 Di lite dey shine for darkness but darkness no gri wit Am.
Da English language like use fancy kine hybolic words fo ery idea, an get times wen dat make um hard fo undastan. But da peopo dat talk da local language no like high makamaka kine hybolic words! Dea language like put ony regula-kine words togedda dat erybody know, so all da peopo undastan da ideas. Sample text:   GOSPEL WEY JON RITE JON CHAPTA 1 How God Word Com Mit Us 1 From wen taim bigin na im di word dey, and di word dey wit God, and God kpa kpa Imsef na im bi di word. 2 Di word dey wit God from wen taim bigin. 3 Na im make everitin and if no bi sey na in make dem, dem for nor dey for dis world. 4 Na im bi life and dat life na im bi di lite wey pipol get. 5 Di lite dey shine for darkness but darkness no gri wit Am.